album cover
Moda 4Ka
album cover
Moda 4Ka adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Aslan Fire tarafından 7 Nisan 2023 tarihinde yayınlandıMany Things - Single
7 Nisan 2023
FirmaAslan Fire
DilEnglish
BPM92
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

You dunno, blood!
Ekwe!
I'm getting high with it (oh)
I tell my people ghetto youths
Stand up for your rights and fight with it
The gyal em ride with me
My bredda build your life with it
Live your life within
I tell the government make Dem legalize it
But them try me
Now I give them mad rhythm
Them tryna fighting me
But nothing do me surprisingly
Who dey enter?
Make them check am
Make he run am undercover
Ben and Becca
Enter trouser
All her friends them kon dey call am
Them say how man go beat him baby o
Shey! Sheybi she don leave you o
You say you no go gree
Baby you promise me
Please don't kill my vibe
Love is a bitch
Where my ****
Don't die
Please never waste my time
Come inside when it's daylight
I want to marry you
Folake don't leave me
Moda4ka
She want to be my lover
I get e money wey go make her sing song
And anybody wey no hear make he leave my Wifey o
Baby say she want another threesome
Me I go beat em down like a Mike Tyson
Never ever see me get ah danger
In the morning I'll be writing you ah love letter
Baby mama never check calendar
Fire people ghettoman I go see you later
Please don't kill my vibe
Love is a bitch
Where my ****
Don't die
Please never waste my time
Come inside when it's daylight
I want to marry you
Folake don't leave me
Moda4ka
She want to be my lover
Ah people them trying hard
And now dem blood yea dem marrying their stuff you know
Some people say me I bad like chafida (oh!)
Ah tie fi their mouth and shut it up
Bury their place and paper
Hey please will you pass me the ganjah?
Ina the ghetto man style
Ina the riddim and blues
Bad man see me come in age
Enjoy your life Ina flight
Rastafarai speak
Chrysler
Chrysler ahhnn
Chrysler ooo
Chrysler ahhnn
Chrysler ooo
Chrysler ahhnn
Me paro
Me paranran
Baby girl no
Baby girl nana
If you like me o follow me go o
Baby girl no need give me your mother
Ekwe!
Sima!
Written by: Aslan Fire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...