album cover
Showcase
5
Hip-Hop/Rap
Showcase adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Denzel Mob tarafından 20 Nisan 2023 tarihinde yayınlandıGoodnews - EP
album cover
Çıkış Tarihi20 Nisan 2023
FirmaDenzel Mob
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM109

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Denzel Mob
Denzel Mob
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Denzel Oghenejobo
Denzel Oghenejobo
Songwriter
Prince Omoferi
Prince Omoferi
Songwriter

Şarkı sözleri

Hold on,hold on
Start the motherfucker one more time
Wetin you get, wey you wan showcase
You for come dey my place
You for come show your craze
I been want you for days o
Wetin you get wey you wan showcase
Those days are over now
You been block my number na
Cus you dey like Mayor of Lay
Wur wur
I no reason
No reason am
You shatter my
Shatter heart
Don\'t gimme
Don\'t gimme that
Now you wan love me
Never
Never that o
Never
You can\'t get my number
You can\'t get another
Another dance o
Never
Never that o
Never
You can\'t get my number
You can\'t get another
Another dance o
Wetin you get, wey you wan showcase
You for come dey my place
You for come show your craze
I been want you for days o
Wetin you get wey you wan showcase
Those days are over now
You been block my number na
Cus you dey like Mayor of Lay
Wur wur
Back then I no get sense
I never collect sense
I still holy o
Never light kpoli o
Girls stay forming o
Sugar cane honeys oh no
Sugar cane no go sweet if them knack you with am
She dey find carpenter
I dey knack her liver
Oh
Sugar cane no go sweet if them knack you with am
She dey find carpenter
She say she wan deliver
I don turn motherfucker for amaka
I don turn motherfucker for amaka
I don turn motherfucker for amaka
I don turn motherfucker for amaka
I don turn motherfucker for amaka
I don turn motherfucker for amaka
Wetin you get, wey you wan showcase
You for come dey my place
You for come show your craze
I been want you for days o
Written by: Denzel Oghenejobo, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...