Şarkı sözleri

wo ni mo ni kilele eh ehe ehhh oh oh baby no go look uche face follow me dey go on a wave oya give me sample ekwe baby i go love you everyday see i no go do you bad thing me i no go use you throwe na na na eh oheh tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes tele mi me and you go be five and six mo ti renikeji o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery you dont know aa minz i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun is like am falling in love o jem ba e so ko to dun am calling your phone pick up o eh owe na only you wey i fit love o me i want to me i want to talk o before the matter before the matter long o am calling your phone pick up o na only you wey i fit love o na only you wey i fit love o sister so no dey give me trouble so no dey come dey give me trouble jika way that you whine that thing make me dey want to dey mayan baby if you give me that thing i go give you heart desire tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes o baby me and you go be five and six mo ti renikeji o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery you dont know aa minz i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun is like am falling in love o jem ba e so ko to dun am calling your phone pick up o eh owe na only you wey i fit love o me i want to me i want to talk o before the matter before the matter long o am calling your phone pick up o na only you wey i fit love o
Writer(s): Oluwadamilola Aminu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out