Şarkı sözleri

Quick question for the one I love Quick question for one wey dey totori man How many times dem go do you roro for outside? Another day, another time e don pass, make we gum body (Ah, Oluwa, Oluwa knows I try) But me I no go try forever o, I no be that guy Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi) You go shake body oh, shake body well well You be fine girl, and I be bad boy Girl, make we connect Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi) You go shake body oh, shake body well well You be fine girl, and I be bad boy Girl, make we connect Your body bad, e dey cause traffic E dey cause problem, hmm-mm-mm Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant) Any man wey come e go collect Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam 'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm Me I be different kind person, my girl And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi) You go shake body oh, shake body well well You be fine girl, and I be bad boy Girl, make we connect Me I be different kind person, my girl And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi) You go shake body oh, shake body well well You be fine girl, and I be bad boy Girl, make we connect
Writer(s): Victor Adindu, Joseph Olanrewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out