Şarkı sözleri

Bad man bally One shoe one trouser kó le reach Better get the money stop to dey sleep Girlie no go leave you cos you dey cheat You geti money huh you get vibe Owun toju ti ri Enu kole wi Majaye mi no send nobody Photocopy tori yen ko ma easy Dem girlie wana chill with bally Ha Emi ajaiye e I just one buy house I wan help mama o (Make i just ball everytime oh oh) Emi ajaiye e I just one buy house I wan help mama o (Alright) One morning i swear i never chop One girl tell me i no go blow o Bad man me say i no go stop o o I get d hope say man go chop For ig dem just follow Dem no care if i dey borrow Wetin man don see mioleso tan oo Everybody wan ball Money lon so Alright U know me just dey hustle Street sometimes be funny If i know owe u joor mawamiwale o Olorun lo ni blessing Sotigbo Lo ni blessing Sotigba Loni Ire wa mi wa le o One shoe one trouser kó le reach Better get the money stop to dey sleep Girlie no go leave you cos you dey cheat You geti money huh you get vibe Owun toju ti ri Enu kole wi Majaye mi no send nobody Photocopy tori yen ko ma easy Dem girlie wana chill with bally Ha Emi ajaiye e I just one buy house I wan help mama o (Make i just ball every-time oh oh) Emi ajaiye I just one buy house I wan help mama o (Alright) U know me just dey hustle Street sometimes be funny If i know owe u joor mawamiwale o Olorun lo ni blessing Sotigbo Lo ni blessing Sotigba Loni Ire wa mi wa le o One shoe one trouser kó le reach Better get the money stop to dey sleep Girlie no go leave you cos you dey cheat You geti money huh you get vibe Owun toju ti ri Enu kole wi Majaye mi no send nobody Photocopy tori yen ko ma easy Dem girlie wana chill with bally Ha Emi ajaiye e I just one buy house I wan help mama o (Make i just ball everytime oh oh) Emi ajaiye I just one buy house I wan help mama o
Writer(s): Oduekun Olayinka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out