album cover
Nysc
471
Dance
Nysc adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak JIO EMPIRE tarafından 10 Haziran 2023 tarihinde yayınlandıNysc - Single
album cover
Çıkış Tarihi10 Haziran 2023
FirmaJIO EMPIRE
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM118

Krediler

PERFORMING ARTISTS
JayGlitz
JayGlitz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
jairus ijale otokpa
jairus ijale otokpa
Songwriter
Yusuf Muhammad
Yusuf Muhammad
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GeezBeat
GeezBeat
Producer

Şarkı sözleri

Them go wake us early (wayoyo)
(okay!!!!)
them go say na training (wayoyo)
(okay!!! so una no want sing ba!!)
Them go give us tuwo (wayoyo)
(una no want sing ba!!)
Them go say na (wayoyo)
Gentlemen (heey!!)
Gen gentlemen (heey!!)
Moral (high)
 
Me i no know say na so NYSC be (ahh)
I been think say if i serve E sure for me (ahh)
Na the allowee been dey entice me (ahh)
Until i con go jam wettin don pass me (ahh)
Say when i reach camp
I see shege
I try relocate
Dem no gree me
Where dem been post me
No service
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
Written by: Yusuf Muhammad, jairus ijale otokpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...