album cover
Alone
2.392
Afro-Pop
Alone adlı parça albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 28 Temmuz 2023 tarihinde yayınlandıAlone - Single
album cover
Çıkış Tarihi28 Temmuz 2023
FirmaIndependent
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM99

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Icezy
Icezy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Isaac Akanno
Isaac Akanno
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kemena
Kemena
Producer

Şarkı sözleri

I sit down inside of the rain
I sit down with my sugar cane
I sit down for one place dey crack my brain
Because Osaze no gree carry me
Say it's only for family
Na that day I dey ponder if na my friend
If no be over sabi wey dey make you wonder
Gimme reason up till now I never hear any answer
I no want to battle you I banter only with Sapa
I no wan go realize say you sef no be my brother
Because I shiver when I'm cold
Bad belle dem and co
My eye red like Liverpool I'm never walking alone
Whenever I am low
I light up my Igbo
My eye red like Liverpool
I'm never walking alone
I'm Never walking alone
According to the book of first theselonica
You're no longer my ****
Gone are the days if you reason me I go share am like pizza
Back then you dey run you dey sare wa gba
Partial amnesia
Na the only reason wey you fit to give for this ridiculous lamba
If no be over sabi wey dey make you wonder
Gimme reason up till now I never hear any answer
I no want to battle you I banter only with Sapa
I no wan go realize say you sef no be my brother
Because I shiver when I'm cold
Bad belle dem and co
My eye red like Liverpool I'm never walking alone
Whenever I am low
I light up my Igbo
My eye red like Liverpool
I'm never walking alone
I'm Never walking alone
Written by: Isaac Akanno
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...