album cover
You
album cover
You adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak HIGHVIBES DISTRIBUTION tarafından 13 Temmuz 2023 tarihinde yayınlandıYou - Single
13 Temmuz 2023
FirmaHIGHVIBES DISTRIBUTION
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

ChinyW ooo
Baby you don’t rate me o
(You don’t rate me o)
If you ever think say that I will ever leave you o
Baby no be so
Please don’t think that my Bebe
We go dey here together Bebe
No one will ever take me away
If they try I go slap them away
(Awayyy)
Obim follow me go
Follow me make we jogodo o
Come and meet all my family o
I wan marry you
You go soon hear the trumpet
Parara
On our wedding day
They go see us and dem go
Parara
Forever we go dey
We go dey pepper dem o
Parara
I promise today
I will not second guess o
Parara
No matter the weather
We go dey together uh uh uh
 Baby when I look I dey look for you
You dey make my heart go
Baby when I think I dey think of you
I dey think of you ooo
I no go play you for a fool
If I ever leave you I be fool
You wey dey give me bellefull o
Parara
On our wedding day
They go see us and dem go
Parara
Forever we go dey
We go dey pepper dem o
Parara
I promise today
I will not second guess o
Parara
No matter the weather
We go dey together uh uh uh
Parara
Parara
(Oh na na na na)
Parara
Parara
Written by: Winifred Udeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...