album cover
Never
34.328
African
Never adlı parça albümünün bir parçası olarak FlyBoy INC / EMPIRE tarafından 28 Temmuz 2023 tarihinde yayınlandıMaverick
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:25 - 00:30
Never geçen hafta yaklaşık 25 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:05
00:25
00:35
01:00
01:10
01:15
01:25
01:30
01:35
02:05
00:00
02:14

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayzed
Ayzed
Producer
Akaeze Azuka Fumnanya
Akaeze Azuka Fumnanya
Producer

Şarkı sözleri

[Verse 1]
People fear wetin dem no understand
Dem want make I play my lastcard
Dem smell my aroma Japa
Wọn lemi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive
And I appreciate baba God, day by day
[PreChorus]
No call me baba baba
Ori ade
Lemi mazamaza
Travel the world
Bi Ajala ajala
Scatter the formation
Pata pata
I'm on my knees
Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck
And if you fuck up
Na you fuck up still, ah
[Verse 2]
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana
Go meet Abena
Abena roll up for me
Dagbana
[PreChorus]
No call me baba baba
Ori ade
Lemi mazamaza
Travel the world
Bi Ajala ajala
Scatter the formation
Pata pata
I'm on my knees
Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never, never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up
Na you fuck up still, ah
[Outro]
Never, never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up
Na you fuck up still, ah
Written by: Anidugbe Oluwatobiloba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...