album cover
Heartless
album cover
Heartless adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Nana Fofie tarafından 1 Eylül 2023 tarihinde yayınlandıLife Is Better Now
1 Eylül 2023
FirmaNana Fofie
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

I know
Know sey e no easy
I understand believe me
Baby you go see me 'cause I
No need
The stress wey you dey give me
You say you
You no need all this energy from me
You be the only one wey I dey reason
I know wan show you all my feelings
'Cause for life
E go be for life for real
Sorry
Sorry sey I no dey chill
Show me
If you really dey for me
'Cause for life
E go be for life for real
Sorry
Sorry sey I no dey chill
Show me
If you really dey for me
I no know
Wetin really dey go through your mind oo
Everything I dey do shey na for you
Oh no
Odo so me mu
I dey for you I promise
I used to be so heartless
My Odoyewu
I dey for you I promise
I used to be so heartless
And if you go
I go stay right back
Cause I no go fit to run away
I gave my all in
All that we had
Cause i no dey use your matter play
Oh Lord
Now you dey give me vibes and now oti lor
Because I gave you all the love wey I get o
Now you dey gave me vibes and now oti lor
Because I showed you all the care that I got oo
'Cause for life
E go be for life for real
Sorry
Sorry sey I no dey chill
Show me
If you really dey for me
(If you really dey for me)
'Cause for life
Ego be for life for real
Sorry
Sorry sey I no dey chill
Show me
If you really dey for me
I no know
Wetin really dey go through your mind oo
Everything I dey do shey na for you
Oh no
Odo so me mu
I dey for you I promise
I used to be so heartless
My odoyewu
I dey for you I promise
I used to be so heartless
Written by: Daniel Tuotamuno Darius, Nana Fofie, Okechukwu Michael Onyewuchi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...