Şarkı sözleri

(Thandawelela na mame oh) (Ooh ooh ooh) (Oh yea) (Mmm mm mm) (Who dey!) (Mmm mm) (Mmm mm mm mm) Call on your doctor No go dey slogodo oh Body dey boil me like Ogbono Body dey do me like Omomo I say call all your brokoto No go dey slogodo o (oh oh) We dey burst your gbololo (oh) Make I salute your Commando (Aaaaah) When I move you watch my step (My step) I need you and nobody else (eh!) Master like Kanayo (O Kanayo) Oh oh yippie yippie ya yo (ha) If you balanciego (ooh ooh) I get paper (ooh ooh) If I like your Soweto I go follow your craze go Craze go Where we dey go, go go go Pull up swaa Soweto (who dey) Where we dey go, go go go Pull up swaa Soweto (mm mm mm mm mm) Whine your waist oh Tomiwa Igbodare, Chidera (eh) Aboki dey Mutumina (weh weh!) If you get Suya I go carry am Oh Karashika The beat get shaker so it means you go shake am What is the use of my money take am No go dey form Ogaranya o Something must kill a man A man must die People wey kill Jesus Christ Wey kill Jesus Christ Roman Soldiers My village people hating (village) Hating for wetin (aah) They can't tolerate it (Tunde oh oh) Tunde don dey craze o Eh for your case oh Una go dey there dey vex o Dey there dey vex (Where we dey go go go go) (Pull up swaa Soweto) (Where we dey go go go go) (Pull up swaa Soweto) (Whistle)
Writer(s): Austin Chinemezu Nwamara Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out