Müzik Videosu

Ajebo Hustlers - Bus Stop (Official Lyrics Video)
{artistName} adlı sanatçının {trackName} müzik videosunu izle

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Performer
Knowledge
Knowledge
Vocals
Piego
Piego
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
George Dandeson
George Dandeson
Songwriter
Precious Isaiah
Precious Isaiah
Songwriter
Nnakwuzie Chinedu
Nnakwuzie Chinedu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Orbeat
Orbeat
Producer

Şarkı sözleri

No, no-no Yeah, yeah-yeah Look close right in my eyes You go see say na your market I dey price oh Look close right in my eyes You go see say water comot for my eyes oh Body so soft like puff puff Take your clothes off, why you're actin' so tough? Set road block for your junction Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Ehn-ehn, hmm-hmm Nwanna, confirm Kpos When she burst out with her bum short Omo na hot hot I no fit lockup The kele be like "what's up?" Hot stuff wey no ready for love talk But, once once she give me pass like puff puff Of course, she loves to kprass at all cost She loves munches Kit Kat and hobnobs Small chops she feels bad I'm love struck But las las a hit man must fall job Look close right in my eyes You go see say na your market I dey price oh Look close right in my eyes You go see say water comot for my eyes oh Body so soft like puff puff Take your clothes off, why you're actin' so tough? Set road block for your junction Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Ehn-ehn Nwanna Nnani If you know grace You must know craze I been jam the lady for Lekki Toll Gate Say ma' no wait Ma' go straight to the point Ma' no just dey look her low waist Look close, Ejima who goes? I'm here to give you the D No be Glucose I gbadun your coordination, Ejima kudos You dey off me when you checkmate my loopholes Look close right in my eyes You go see say na your market I dey price oh Look close right in my eyes You go see say water comot for my eyes oh Body so soft like puff puff Take your clothes off, why you're actin' so tough? Set road block for your junction Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Shey na me and you? I don reach my bus stop oh Yeah Ehn-ehn Nwanna Nnani (It's Orbeat on the beat)
Writer(s): George Dandeson, Nnakwuzie Chinedu, Precious Isaiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out