album cover
Man
11
Pop
Man adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Jaiye Afrika tarafından 26 Ağustos 2023 tarihinde yayınlandıMan - Single
album cover
Çıkış Tarihi26 Ağustos 2023
FirmaJaiye Afrika
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM109

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Jaiye Afrika
Jaiye Afrika
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jaiye Afrika
Jaiye Afrika
Songwriter

Şarkı sözleri

Intro
Hmmm hmm hmm hmmmmm
Them call me Jaiye world star Gan Gan
Worldstar Gan Gan
Wor ahnn hi
Verse 1
Something must kill a man
Weda na or shayo
Non of them is passing By
Aye aye o o
Plenty things on my mind
Mama , dada ,wife and pikin
On my kneck them standing by 2x
Wetin man go do
I gats pay my dues
Street no leave me alone
In-laws dey for payroll
Side chick on the phone
Won o de gbo nkan nkan
Make A man brain Doing Usain bolt
enter d road don\'t know where to go
One man hustle for many throat
Come rain come shine money be the most
Chorus
Something must kill a man x2
man gats ji lo moto
Deserves a sweet life
Mr flavor wine waist sotay
They yarn oyalima oyorima
Trying to be a man
Wahala too dey for man
Hook
Ifunpa don high aye Aye Aya aye o o ye ayaya ye Aya ya e wo wo Wo wo
Man up or man down aye o o oye ah ah ye ayaya ye ye ye ye Wo wo wo wo
verse 2
My mind is heavy
I need shima wey hefty
Rob me for my shoulder
Straight down to my belly
Hmm hmm
Compress me
Over the counter medicine
Being a man is deadly
If you arent winning
Man ft cry for man
Still stab am for back
turn to thief for night take
All ur money nack ur wife
Life is such a movie
You watch or you act
Easy on a man
He\'s trying all he can
Chorus
Something must kill a man x2
Man gats ji lo motto
Deserves a sweet life
Mr flavor wine waist sotay
They yarn oyalima oyorima
Trying to be a man
Wahala too dey for man
Hook
Ifunpa don high aye Aye Aya aye o o ye ayaya ye Aya ya e wo wo Wo wo
Man up or man down aye o o oye ah ah ye ayaya ye ye ye ye Wo wo wo wo x2
Outro
Them call me , dem call me , dem call me
Jaiye world star Gan Gan , worldstar Gan Gan
Lomo yeah.
Written by: Jaiye Afrika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...