album cover
Wasted
21
World
Wasted adlı parça albümünün bir parçası olarak Dozyfire tarafından 22 Eylül 2023 tarihinde yayınlandıWasted / First Stack - Single
album cover
Çıkış Tarihi22 Eylül 2023
FirmaDozyfire
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM70

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Dozyfire
Dozyfire
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chidozie Emmanuel Nwokoye
Chidozie Emmanuel Nwokoye
Songwriter

Şarkı sözleri

Way Machite
You for just cool I swear you for no cool tey
Dem for dey fool there self dey think we no fit deyy
Me no fit drag or whine so I just kush the pain
You no gree stay
The beauty come dey fade
Now me kushing chill and party till I sail
Go through the process every day sotey I wan craze
Still you sucking, fucking boys wey no go dey
Saying me I no gree dey
We was cruising every day
Mmm and party every night
Shopping cuddling Ah e ehh
Still you say this **** no gree dey
F*ck these good days e no count
This Delilah broke my heart
Now I'm drunk and driving ehh
Still wan chill and Machite
Popping Lyn feeling slow Incase me drive wan die dem no fit save
Thinking and feeling so depressed come hold me now cause I wan craze
Killing this beat still with the pain
Positive thinking no come dey
Syrup I'm coughing I need one
With the Gucci bag nonny Machite
Don't be fooled cause she so cool
Don't be loosed or you gon loose
Fake it or you fail
That's what this bitch keep thinking
When I asked she said she gon make a room for two
Oh the room was still for two but she picked another two
Oh my baby when she enter
She no fit calm down
She bring the fire once the gbedu enter!
Fine Pass the Kardashian's
Yeah she be black China
But she a hoe no!
My freaky hoe
We was cruising every day
F*cking party every night
Shopping cuddling Ah e ehh
Still you say this **** no gree dey
F*ck these good days e no count
This Delilah broke my heart
Now I'm drunk and driving ehh
Still wan chill and Machite
Written by: Chidozie Emmanuel Nwokoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...