Şarkı sözleri

Legendary beats My blessing come down, favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything when I touch for this life, anything when I want Shey na mansion o? Shey na Porsche o? Na me get am o (Amen) If dem dey doubt, no mind them If bad belle come make you bind them My time don come oh, ayo wa ba le mi o Ire oh (Ire), ayo mi de oh (Ayo mi de) Everyday oh, showers of blessings rain on me Shey na money wey you want o? (Owa o) Abi o fe ra moto? (Oya oh) Time don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o) Happiness knocking (Wo le wa) Prosperity something (L'on kpe wa) And blessing calling (Oh o, ayo wa ba le mi o) Asiri wa ah bo, where ever we go Victory wey no dey finish, ani temi ni oh Loke loke, you no go run down No more tension, no wahala Tori ola wole, owo ti de oh Pounds ati Dollars (Temi ni oh) Ayo ati alafia (Ko je temi o) Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh Shey amin o, ani ko shey amin o (Amin) Ire oh (Ire), ayo mi de (Ayo mi de) Everyday oh, showers of blessing rain on me Shey na money wey you want oh? (Owa o) Abi o fe ra moto? (Oya o) Time e don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o) Happiness knocking (Wole wa) Prosperity something (L'on kpe wa) And blessing calling (Oh o ayo wa ba le mi o) Ate wa ko mi aro (Ate wa ko mi aro) Ate wa ko mi aro Olorire, oya ko ma ro (Emi re o, eh-eh) Oya dance the dance of olowo (Olowo) As you go, money go follow Before you ask, God go answer Ayo, ayo, ayo Ayo ti mi de le oh (Ti mi de le o) Ola bamidele (Pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra) Shey na money wey you want oh? (Owa o) Abi bi o fe ra moto? (Oya o) Time don come oh (Oh o) joy don come (Ayo wa ba lemi o) Happiness knocking (Wo le wa) Prosperity something (L'on kpe wa) And blessing calling (Oh o, Ayo wa ba le mi o) Ore, ore, ore o (Ore wa gba le me oh) Make this love dey sweet me for body (E wa gba le mi o) Ireti wo lemi oh (Ireti wo lemi oh) Ayo, ayo, ayo o (Ayo wa ba le mi o)
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Simisola Bolatito Ogunleye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out