Şarkı sözleri

(En'-En'-En'-En') (En', En', En', Enta) Obimo, biko, ye meko (meko) Never forget where I'm from na ghetto (ghetto) Luis Fonsi, Despacito ('Cito) Abena, balance, balancigo ('cigo) Gwagwalada, capital Turn the party to a carnival 'Cause my gbedu, e gat speaker Show real love, no dey send me sticker This life wey we dey, aye yi ma ni'ka Careful for them oh, my nigga Any negativity, I dey cancel am Tinba gb'omo, I go fit go two round (Onye) No fugazi, I get cash oh (Onye) No judge my present with my past oh (Onye) Will you pull up to my yard oh? (Onye) Pull up in my galardo oh (O-Onye) No fugazi, I get cash oh (Onye) No judge my present with my past oh (O-Onye) Will you pull up in my yard oh? (Onye) I'm a biggie boy, biggie man oh Yeah, Onye Lee nu ifea I na aru mere umu guys, ekolibe Okwa m na eche nu gi ka I bia n'ulo mu na gi, esolibe Call me, I no delay, nye gi money ka I libe Mana I solu mu, I go make everyday your holiday Nye gi life, ka I kwete na the boy di radical Turapu your ex, fuck that nigga, he's an animal Ada obodo oyibo, nwa di godi international Ndi dili gi, emebe nu emume kaa o bu carnival I na agafe faa ana, alu aka Skin color gi, ocha na abaa anya Your body na body men, o men ana agba ala Ndia na awa anya, abiaa kwa ama aka I biawa, enyina pant bia, mm Akujana, Seyi ji Vibez bia Bunye gi anya, muna gi a light bee ya Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh (Onye) No fugazi, I get cash oh (Onye) No judge my present with my past oh (Onye) Will you pull up to my yard oh? (Onye) Pull up in my galardo oh (O-Onye) No fugazi, I get cash oh (Onye) No judge my present with my past oh (O-Onye) Will you pull up in my yard oh? (Onye) I'm a biggie boy, biggie man oh I biawa, enyina pant bia, mm Akujana, Seyi ji vibez bia Bunye gi anya, muna gi a light bee ya Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh (Onye) (O-Onye) (Onye) (O-Onye) (Onye)
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Olawale Adibe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out