album cover
Remember
album cover
Remember adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Nash World tarafından 6 Ekim 2023 tarihinde yayınlandıSinatra
AlbümSinatra
6 Ekim 2023
FirmaNash World
DilEnglish
BPM117
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

(Ehhh)
(Omotena say na you go kill me)
(Omotena say na you go kill me)
(Everything you do na hin dey sweet me)
(Everything wey you do na hin dey sweet me)
(Everybody say you don Winchi me)
(All of my guys say you don Winchi me oo)
(Dem say you don Winchi me oo)
(Ehhh)
Which kind yansh I never see Sandra?
See as e dey shake e dey be like Chinanza (chinaaanz)
E be only me and you, Oloun gbo mio le lo mi
E be love of my life, Blow money for her aza (yea)
Sugbon ko gbo mi (yeaaaa)
Mo pe Jemila ko gbo mi (hmmmnn)
Mo pe Jemila ko gbo mi
Na only Omotena go love me
Na only Omotena dey love me yea yeaaa
Teti e ko Gbo mi (Teti e Kogbo, kogbo)
Remember say you promise say you'd love me (hmmmnn)
I been dey marama for your loving
I been dey shamaya for your love
Say me I been dey marama for your loving Ehhhhh
Which kind yansh I never see Sandra? See Sandra
See as e dey shake e dey be like Chinanza, Chinanz
E be only me and you and you, Oloun gbo mio le lo mi
E be love of my life, blow money for her aza
Yea I can't shout, meele pariwo (meele pariwo jowo) Meele
I can't shout, meele pariwo (meele pariwoooo seeee)
We can go to my pla-pla-place, oma tele mi lole le le o baby
I know say you up to something, like Mayor of lelele o baby
If I enter the place won ma mo, won ma gba cus I no dey play
Maradona oya just dey play
Enter motor oya ja lole but I swear to god
Omotena say na you go kill me
Omotena say na you go kill me
Everything you do na hin dey sweet me
Everything wey you do na hin dey sweet me
Everybody say you don Winchi me
All of my guys say you don Winchi me oo
Dem say you don Winchi me oo
Sugbon ko gbo mi (uhhhhn uhh)
Mo pe Jemila ko gbo mi (uhhhhhhh)
Mo pe Jemila ko gbo mi
Na only Omotena go love me
Na only Omotena dey love me yea (Omotena dey love me)
Unhhhh yea
Teti e ko Gbo mi (Teti e Kogbo)
Remember say you promise say you'd love me (remember, remember)
I been dey marama for the loving (remember)
I been dey shamaya for your love (shamaya)
Say me I been dey marama for your loving Ehhhhh (I been dey shamaya)
Yung Na
(I been Dey shamaya)
Yung Na
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...