album cover
Denge Pose
album cover
Denge Pose adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Greenade tarafından 13 Ekim 2023 tarihinde yayınlandıDenge Pose - Single
13 Ekim 2023
FirmaGreenade
DilEnglish
BPM117
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Yeah i was lonely
I'm no longer lonely again
Ale eeh eeh eehh
Boys dey go, boys dey come
Na you want stay?
Oro kan o gbe anybody lokan jo
Ba mi fo
Oro kan o gbe anybody lokan jo
woju mi
Ba mi soro
Oya ba mi fo
I no dey pompous, i no dey show
Oya ba mi fo o oh oh
Oya ba mi fo
I no dey denge i no dey pose
Oya ba mi fo o oh oh
oh oh oh
Ooouu rah
Anywhere you dey, Me i wan dey closer
Me no really care what anybody say
Oouu rah
Ife l'on moriwu, Ife mmadu
Now i'm your boo, If i no do
Call tinubu
Yeah i was lonely
I'm no longer lonely again
Ale eeh eeh eehh
Boys dey go, boys dey come
Na you want stay?
Na you wan stay?
Oro kan o gbe anybody lokan jo
Ba mi fo
Oro kan o gbe anybody lokan jo
Woju mi
Ba mi soro
Oya ba mi fo
I no dey pompous, i no dey show
Oya ba mi fo o oh oh
Oya ba mi fo
I no dey denge i no dey pose
Oya ba mi fo o oh oh
oh oh oh
Suplia lo shey beat.
Written by: Akinloye Lovn Charles, Greene Abula Abdulazeez, Olasunmade Faye Temitayo

Loading...