Krediler
PERFORMING ARTISTS
LUIZ MIKE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
LUIZ MIKE
Songwriter
Şarkı sözleri
Gods's time di proper
Inwe ndidi you go prosper
Luiz Mike on d mic
Alusi
Adi Agulu Alusi love song
I Just wanna come out from the tunnel where I Dey
(Tunnel where I Dey for inside tunnel where I Dey)
I just wanna go high above my limits
(I wanna fly high like a bird in the sky)
They tell me am a star but me I can't feel it
(Oh lord I can't feel it,me I can't feel it)
One day I go shine one day I go blow
(I go blow I go blow o)
One day I go shine I swear one day I go blow
(Ah go blow, ah go blow)
One day I go shine I swear one day I go blow
Heavenly Father gbanyelum film
Ife nke uwa o cho igbu my vibe
Never relenting anom na my grind
Chupado mgbada never will I slack
Imana munwa na onwe m I Dey starve
Mana ifugodim guy i Dey smile
Ebum my cross ona anyigbum
Same way iji bulu your own takulu bone
And ife uwa odilokwa ofele, Ekwum ya before ekwugom ya again now
Kedu ife emelu mete uwa mma Onye Inwero obulu ginwa bu wicked
Enwenalu mmadu Anya ufu
Maka Onwelu Ike obulu Onye ika mma
Never loose guard your gees maka the money ima it come and it goes
Agu na egbu mmadu egbu
Depression Okwa ima na odi real
Caring for everybody nor around me Kam abu baby sitter
Adim good e needirom thought gi iji nwe validate
Chineke gbanyelum film
ENWEGOM bread butter my bread
A suffer gom enough Inwe Ike e showtu your mercy on me
Ije uwa adilokwa ofele e though I swear emelum ya expect (cha cha)
But we keep going ka Onye na ese igbo I keep rolling (keep rolling)
Life we keep living mga ebute the money and that's a fact (On Chukwu)
I Just wanna come out from the tunnel where I Dey
(Tunnel where I Dey for inside tunnel where I Dey)
I just wanna go high above my limits
(I wanna fly high like a bird in the sky)
They tell me am a star but me I can't feel it
(I can't feel it,oh my lord I can't feel it)
One day I go shine one day I go blow
(I go blow one day I go blow o)
One day I go shine I swear one day I go blow
(I go blow oh i go blow)
One day I go shine I swear one day I go blow
(I go blow me sef go follow blow)
Alusi
Lyrics powered by www.musixmatch.com