album cover
OMALICHA
album cover
OMALICHA adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Crystolbol Records tarafından 23 Ekim 2023 tarihinde yayınlandıI am DLyrical - EP
23 Ekim 2023
FirmaCrystolbol Records
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Shabaly Yah Yah iya
Crystolbol Record
Lyrical Wo oh
On this one again yeah oh
Wo Wo Wo Wo
Your papa geti money e no concern me rara
Your brother geti Benza e no concern me rara
Your mama geti mansion e no concern me rara
Your brother geti sport car e no concern me
I just want to let you know
Baby will u go down
I thought I would be alone
Come be the queen on my throne
See the way she gallanti
Girl I dey go crazy
I no fit even focusi yeah yeah
I love her and am seriousi
See the way she gallanti
Girl I dey go crazy
I no fit even focusi yeah yeah
I love her and am seriousi
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh
That I love you
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh oh
That I love you
Ki Ki
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha yeah
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Kiki kiki
Many girls wey I don see
So many girls wey I don see for my life yeah
Wetin I fit talk to you
Me I no fit leave u for behind
The way you touch me
The way you dey hold me
The way you hug me yeah
They way you dey rock me
The way you dey rotate
The way you dey danci yeah
E bi dey coolu my brain
Wetin I fit do
Wetin I fit talk for your case
Swear down say me I don fall in love
Swear down me I don fall in love
I fit to give you everything
Give you all my heart
Give you all my body kotonor
I fit to give you all my body
Give you all my mind
Give you everything you wanti
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know that I love you
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh
That I love you
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha kiki Ki Ki
Written by: ABIDEMI BOLUWATIFE OLUWADAMILOLA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...