album cover
Dnd
album cover
Dnd adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Rollins RML tarafından 21 Kasım 2023 tarihinde yayınlandıDnd - Single
21 Kasım 2023
FirmaRollins RML
DilEnglish
BPM115
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

“Steady Banger“
Low Vocal
Jah, jah, jah,
Protect me,
Make dem no poto, poto me (2x)
First Verse
I getti many enemies,
Wey want to put me for my knees,
One dey do me witchy, witchy,
But I’m covered with blood of jah,
Dem talk say I too dey do,
Be like say I do ju ju,
Benin boy sef don confuse,
Shabi na boju boju,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
Second Verse
Pour me holy water,
Coolu my temperature,
If no be jah,
I for don die,
Then I’d be history,
But we moving further,
Stand on the solid rock,
Mula coming steady,
No go reason Pablo,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
KILLA!!!
Written by: Rollins RML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...