album cover
Omo Oro
album cover
Omo Oro adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Finedope tarafından 29 Kasım 2023 tarihinde yayınlandıOmo Oro - Single
29 Kasım 2023
FirmaFinedope
DilEnglish
BPM111
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Stay high
Stay bless
We Dey high
No vex
She Dey vibe
No vex, no vex, no vex
See my kele no dey try
Birkin bag, see I bought her twice
We go shopping we don't care about the price
You my type cause she gat thick thighs
Smoke all night
Kele no dey try
She overseas and I love her style
Birkin purse then I bought em twice
See how I hit it and the boy toh bad
Boy toh bad
I be omo oro so I get it
She don't wanna roll so I dead it
I no dey post my debit
She be olosho so I get it
I be omo oro so I get it
She don't wanna roll so I dead it
I no dey post my debit
She be olosho so I get it
Baby girl o ma kpa mi na
She dey shack like Sabrina
Why you just dey do over sabi na
Je ka lo sí ile mi ni bariga
Aye
I gat money, I gats spend it
She like money so I buy her fenty
All my boys, we dey ball like Benzema
If you no dey do just leave me please
I don't like girls wey dey stress me please
All these boys wan dey suck this steez
I got money so I spend these P's
Leave me alone she don't wanna go
I don't like that, get off my phone
Bum bum pa pa
She don't wanna go so I give her tatatata
See my kele no dey try
Birkin bag, see I bought her twice
We go shopping we don't care about the price
You my type cause she gat thick thighs
Smoke all night
Kele no dey try
She overseas and I love her style
Birkin purse then I bought em twice
See how I hit it and the boy toh bad
Boy toh bad
I be omo oro so I get it
She don't wanna roll so I dead it
I no dey post my debit
She be olosho so I get it
I be omo oro so I get it
She don't wanna roll so I dead it
I no dey post my debit
She be olosho so I get it
Stay high
Stay bless
We dey high
No vex
She dey vibe
No vex, no vex, no vex
Leave me alone she don't wanna go
I don't like that, get off my phone
Bumbum pa pa
She don't wanna go so I give her tatatata
I be omo oro (I get it)
She don't wanna roll (I dead it)
I no dey post my debit
She be olosho (I get it)
I be omo oro (I get it)
She don't wanna roll (I dead it)
I no dey post my debit
She be olosho (I get it)
Written by: Favour Ikemefuna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...