album cover
Peace
136
Afro-Pop
Peace adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Azuri tarafından 24 Kasım 2023 tarihinde yayınlandıFour Play - EP
album cover
Çıkış Tarihi24 Kasım 2023
FirmaAzuri
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM96

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Marrz
Marrz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Martins Chimobi Asogwa
Martins Chimobi Asogwa
Songwriter

Şarkı sözleri

Jeje
Uh-huh, yeah, yeah
Oh nah, wee nuh
(Novo)
Oh nuh, mhm-mm
Make dem know
Yeah
My life wey me dey, me no dey stress oh (ohh)
This life wey we dey no be by strength oh, or by muscle oh (ohh)
I dey my lane, I dey push my wheelbarrow (ohh)
I take am as e come, no regrets oh (ohh)
Na me get my happiness oh (ohh)
Whoa
See
Nobody really sabi
E no sure for anybody
Just do what makes you happy, happy
Free
Enjoy your life my padi
'Cause e already hardi
Wetin go make me happy
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace)
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease (oh cease, oh cease)
Wetin go gimme peace (gimme peace)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace oh)
Na him me I wan dey do now
(Yele mamma, yele o)
Me I wan dey do now
(Yele mamma, yele o), yeah
Name, name (yeah)
No matter what you do, they call you name, names (oh yeah)
Living life to please others, omo na fail-fail (oh yeah)
Face reality forget about the blame game (oh yeah, oh), oh no
See me (oh, yeah)
Make them no come see me finish
If you see me dey flex, no dey reason
'Cause when I was down, you been no dey around to uplift me
See
Nobody really sabi (nobody really know wetin them dey do)
E no sure for anybody
Just do what makes you happy, happy (oh yeah)
Free
Enjoy your life my padi (enjoy your life my padi, yeah)
'Cause e already hard oh (wetin go make me happy), yeah, yeah
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace)
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease (oh cease, oh cease)
Wetin go gimme peace (gimme peace)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace oh)
(Wetin go gimme peace, peace) wetin go gimme peace
(Wetin go gimme peace, peace) wetin go gimme peace
(Make all my worries cease, cease) wey go make all my worries cease
(Wetin go gimme peace) wetin go gimme peace
(Wetin go gimme peace) wetin go gimme peace
Wetin go gimme peace, yeah
Yeah, yeah
Na him me I wan dey do now
Written by: Martins Chimobi Asogwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...