album cover
Loyal
album cover
Loyal adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak So Swagged Music tarafından 21 Kasım 2023 tarihinde yayınlandıEuphony
AlbümEuphony
21 Kasım 2023
FirmaSo Swagged Music
DilEnglish
BPM115
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Pikin with one cloth;
Nor suppose to bath for rain;
It's Mc Culture oh;
Pikin with one cloth;
Nor suppose to bath for rain;
Ogbeni Loyal;
Make you for get the update;
Ogbeni Loyal;
Make you for shine e all day;
Ogbeni Loyal
Make you nor go lose your way;
Ogbeni Loyal;
Yeah yeah;
Yeah yeah yeah yeah;
Ogbeni Loyal;
Ogbeni Loyal;
Make you for get the update;
Ogbeni Loyal;
Make you for shine e all day;
Ogbeni Loyal
Make you nor go lose your way;
Ogbeni Loyal;
Yeah yeah;
Yeah yeah yeah yeah;
All my guys ti cash;
Cashi out;
Para dey body oh;
Where the ballers dey;
Tell them say;
Awon boys ti dey;
O.G call rozey;
Pop champagne;
Awon oga ti dey oh
Ogbeni Loyal;
Make you for get the update;
Ogbeni Loyal;
Make you for shine e all day;
Ogbeni Loyal
Make you nor go lose your way;
Ogbeni Loyal;
Yeah yeah;
Yeah yeah yeah yeah;
Ogbeni Loyal;
Ogbeni Loyal;
Make you for get the update;
Ogbeni Loyal;
Make you for shine e all day;
Ogbeni Loyal
Make you nor go lose your way;
Ogbeni Loyal;
Yeah yeah;
Yeah yeah yeah yeah;
Pikin with one cloth,
Nor suppose dey bath for rain;
I get the fire;
I get the grace;
I getti God;
I get update
My **** dey;
Them dey for me;
Right from face;
Give me ways;
Give me fire;
Give me ginger;
Pikin with one cloth;
Nor suppose dey bath for rain;
All my guys ti cash;
Cashi out;
Para dey body oh;
Where the ballers dey;
Tell them say;
Awon boys ti dey oh;
O.G call rozey;
Pop champagne;
Awon oga ti dey oh;
I get the fire;
I get the grace;
I getti God;
I get update
My **** dey;
Them dey for me;
Right from face;
Give me ways;
Give me fire;
Give me ginger;
All my guys ti cash;
Cashi out;
Para dey body oh;
Where the ballers dey;
Tell them say;
Awon boys ti dey oh;
O.G call rozey;
Pop champagne;
Awon oga ti dey oh;
Written by: Richard Efosa Odeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...