Şarkı sözleri

Can someone fetch me Simon Peter This cross wey I carry E heavy make I no lie Must really be dumb of you, if you really think I don't move with Glock bearers I swear Come ina my city if you listen you go see say na my song be the national anthem there Coffee or tea for a gangster? Shey you Dey whyne or you ain't got no Idea Coming from hell I'll never go back there Oloun ma je Ejoor Biko, no whyne me biko If I get this money e go change me biko Shey all of una Dey when I Dey on zero Nothing Dey my Aza Nothing Dey my Kolo Ejoor Biko, no whyne me biko If I get this money e go change me biko Shey all of una Dey when I Dey on zero Nothing Dey my Aza Nothing Dey my Kolo Oluwa show me mercy Omo Kekere ni mi See I swear I'll shock you heavy if you're looking down on me Oluwa show me mercy Omo Kekere ni mi But I swear I'll shock you heavy if you're looking down on me Upper Iweka boy I was thugging for a minute Story of my life I swear you go need extra sheet Last to pay in school I broke the record Hilda baci Things you say about me I Dey hear am but I fashii Many people tried to help me but they left on they way See I swear to God the kain race I Dey run e different I Dey knuckle slow & steady till I lost my Onny Showed me a different approach to life, changed my perceptive I was seeking validations in the wrong places Looking up to niggas but they scared of me Ashley messed with my ecstasy Gaslight me But why you wanna know my mind, if I tell you my truth Say you no fit handle am, you go use me catch cruise You no fit come out alive if you get in my shoes Your mami water no go save you, woah woah Can someone fetch me Simon Peter Cus this cross wey I carry E heavy make I no lie My baby tell me it is over, I'll miss the way she lick am, but Wetin I go do now? Ejoor Biko, no whyne me biko If I get this money e go change me biko Shey all of una Dey when I Dey on zero Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo Ejoor Biko, no whyne me biko If I get this money e go change me biko Shey all of una Dey when I Dey on zero Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo Upper Iweka boy I was thugging for a minute Thugging for a minute Thugging for a minute GAZA My baby tell me it is over I'll miss the way she lick am, but Wetin I go do now? Ejoor Biko, no whyne me biko If I get this money e go change me biko Shey all of una Dey when I Dey on zero Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo Ejoor Biko
Writer(s): Emmanuel Emeri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out