album cover
Breakfast
109.578
Music
Breakfast adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 12 Aralık 2024 tarihinde yayınlandıRave & Adrenaline - EP
album cover
Çıkış Tarihi12 Aralık 2024
FirmaIndependent
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM125

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Songwriter

Şarkı sözleri

If na my money
You go chop beleful
My kind of love
No dey chop breakfast
If na my money
You go chop beleful
You know sey
Odogwu no dey
Chop breakfast
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka kakaka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Money wey dey cause
Silence
Eh
We dey drive
With no license
Eh
Hmm
When we touch down
Money full ground
Naim Dey cause problem
If you don chop
I no fit chop
With this my title
Me I no fit drop
No go tell me sey
You too dey love
No go dey think sey
I too dey love
Love
If na my money
You go chop beleful
My kind of love
No dey chop breakfast
If na my money
You go chop beleful
You know sey
Odogwu no dey
Chop breakfast
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka kakaka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Hmm hmm
Ten million for cruise
Cruise
This no be rhythm
And blues blues
Money dey break all
The rules rules
Hmm hmm
You choose
If you go stay
Or you go snooze
I no go beg you at all o
Hmm
My money tall pass
Your ego
Hmm
If you don chop
I no fit chop
With this my title
Me I no fit drop
No go tell me sey
You too dey love
No go dey think sey
I too dey love
Love
If na my money
You go chop beleful
My kind of love
No dey chop breakfast
If na my money
You go chop beleful
You know sey
Odogwu no dey
Chop breakfast
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Watch out what you say
Watch out what you say
Akpuruka kakaka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Ka ka ka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Akpuruka Akpuruka
Written by: Eternal Nnamdi Mbamara, Njang Mengu Collins, Taiwo David Olowu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...