album cover
DFIL
51
World
DFIL adlı parça albümünün bir parçası olarak Starget Music tarafından 28 Haziran 2023 tarihinde yayınlandıDFIL - Single
album cover
Çıkış Tarihi28 Haziran 2023
FirmaStarget Music
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM113

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Bj Show
Bj Show
Performer
GoCrazy
GoCrazy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bolaji Showunmi
Bolaji Showunmi
Songwriter

Şarkı sözleri

Don’t you stress me baby
Love is not for the poor
Wetin dem call a fool at 40 baby
Mode tifelope 44
I’m not in for loving baby
Nah bag me I wan secure
Coz I poor boy is a sick boy oh
And you know nah money be the cure
I just want to get rich
Shey you get it
If you don’t get it just forget it
Coz no be love I go pop if my guys Dey for club and I Dey the settings ha
All I want is Benjamin
No come use love enter me
Coz I catch you for club last night
Owa fema funmi ni loving you ha ha
Eh eh eh eh eh i’m sorry baby bad boys don’t fall in love
We just wanna pop bottles and have fun
After one night stand please don’t knock on my door
Coz if you come with your big belle emi layemi
Moti japa

Oni oun like mi
Coz I’m black skinned
And I know all her scope and her tactics
She wan put me for L O V E
But she no know say for my side nah jagba jantis
If it’s not making money
It’s not making sense
Love no fit buy me Benz
Love no fit clear my check
Buy me rolls Royce and buy me Patek
I just want to get rich
Shey you get it
If you don’t get it just forget it
Coz no be love I go pop if my guys Dey for club and I Dey the settings ha
All I want is Benjamin
No come use love enter me
Coz I catch you for club last night
Owa fema funmi ni loving you ha ha
Eh eh eh eh eh i’m sorry baby bad boys don’t fall in love
We just wanna pop bottles and have fun
After one night stand please don’t knock on my door
Coz if you come with your big belle emi layemi
Moti japa
Eh eh eh eh eh i’m sorry baby bad boys don’t fall in love
We just wanna pop bottles and have fun
After one night stand please don’t knock on my door
Coz if you come with your big belle emi layemi
Moti japa
Written by: Bolaji Showunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...