album cover

Casanova

797Music2024
album cover
Casanova adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak SM Entertainment West Africa Limited tarafından 1 Mart 2024 tarihinde yayınlandıROCKSTAR - EP
Yayın Tarihi1 Mart 2024
FirmaSM Entertainment West Africa Limited
DilEnglish
BPM117
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Intro]
Give them, give them
Normal, normal
[Verse 1]
Ọmalịcha, your body banging o
And give me chance, baby, give me permit o
You know say I get money o
And when I enter, I fit drive you crazy
Until she ask me where your particulars o
[PreChorus]
Radar
I dey on your radar
Me I no be player
Number seven, never
Casanova, never
Just reason my matter
If not, na wahala
I fit cause wahala, ye, ye-ye
[Chorus]
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
Casanova, casanova
Casanova, casanova
[Verse 2]
Where you dey baby
Omotorewa
I dey for your door
Omo, omotorewa
I no dey comot
Omo, omo, I never
Until you answer me, answer me
Kilode, kilode baby
Na you I like, I dey on your p
So give me chance mụ na gị ga-ebi
So give me chance, oh, my baby yo yo
[PreChorus]
Radar
I dey on your radar
Me I no be player
Number seven, never
Casanova, never
Just reason my matter
If not, na wahala
I fit cause wahala, ye, ye-ye
[Chorus]
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
[Chorus]
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
Runaway baby
Why you dey runaway from me?
Runaway lady
No go dey runaway from me
Casanova, casanova
Casanova, casanova
Written by: Okukulabe Oghenetejiri

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...