album cover

Yea!

World2024
album cover
Yea! adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Fashiona tarafından 27 Mart 2024 tarihinde yayınlandıYea! - EP
AlbümYea! - EP
Yayın Tarihi27 Mart 2024
FirmaFashiona
DilEnglish
BPM114
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Fashiona Yea!
Babluaye
Fashiona tide
Yea! Yea! Yea o!
Shako
oya shako
Baby demo
Make you demo o
Everybody don dey shako
Like nobody get problems
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
Oya jawole o make you denge
E dey carry me to where I no know
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
 
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Pele! Omo logo pelee o
Ile aye soma easy o
Kosama rora
Brother Kunle
Ati mummy brother tunde
Won lo shatter agbegilodo
wonfi wami wale
E better make you jeje deer your dey
Make you leave me make I dey my dey
I no know wetin I do again
Me wey be say I don born again
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Written by: Alade Oluwaseun Fashiona

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...