album cover
2010
album cover
2010 adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Mama Records tarafından 18 Mart 2024 tarihinde yayınlandıUp Omo Adugbo
Yayın Tarihi18 Mart 2024
FirmaMama Records
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level
We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard
2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Ehhh owo korona
E far from sapa
Comoting fire
On a Range Rover
I no go forgive myself
If sapa end up for my shelf
When money deh all hand on deck
Me general socket
I no go wine myself
Even for street I know my set
If i Dey ball everything must set
Everything deh uncheck
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level
We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard
2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Written by: Habeeb Damilare Olawale

Loading...