album cover
AdultHood
7.019
Afro-Beat
AdultHood adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak LexxyTunes tarafından 15 Nisan 2024 tarihinde yayınlandıAdultHood - Single
album cover
Çıkış Tarihi15 Nisan 2024
FirmaLexxyTunes
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Şarkı sözleri

Oh oh yeah x2
Oh yeahx2
Call me Gbolashow Banks.
London style
Adulthood no easy ajeh
Man no dey sleep again
Me i no wan loose my way
Help me call omah lay
Say soso no gree take pain away
Ajeh x2
Me I no go quit ajeh
Me i go dey sing again
Oh oh ajeh ajeh
Lale Friday kalo parte
Parte after parte
Ka gbolude, ki ba le rale
Ajeh ajeh
Me i no go quit ajeh
Me i go dey sing again
oh ajehx2
Gbogbo owo ti mo na
Gbogbo aisun ti mo she
Gbogbo orin ti mo kor
Ma je ko ja sa san
Won bi mi pelu silver spoon
Awon obi mi de shin hustle
Mo be eleda mi soro
Eh eh malosun Oh x2
Chorus
Adulthood no easy ajeh
Man no dey sleep again
Me i no wan loose my way
Help me call omah lay
Say soso no gree take pain away
Ajeh ajeh
Verse 2
Omope mi ji masun
Omoro mhi okin mansun
Tepa mo shey ko de tun bubble
Kolu yen shi ma bo card oh
Owo yen shi ma ni value oh
A de ma gbope bi Liverpool oh
Mo be eleda mi soro malosun oh
Eh eh malosun x2
Adulthood no easy ajeh
Man no dey sleep again
Me i no wan loose my way
Help me call omah lay
Say soso no gree take pain away
Ajeh
Verse 3.
For where we dey na London style
Me i no dey sleep i dey up all nyt
Make i geh my pay
Me i no loose guard
Mo be orikobamishe
I told my brothers and all my ****
Iffa no make am me i go jogodo
Ah ema lo polongo
Wetin i dey find
E dey my sokoto
Ah ah e dey my sokoto
Adulthood no easy ajeh
Man no dey sleep again
Me i no wan loose my way
Help me call omah lay
Say soso no gree take pain away
Ajeh.
Omope mi ji masun
Omoro mhi okin mansun
Tepa mo shey ko de tun bubble
Kolu yen shi ma bo card oh
Owo yen shi ma ni value oh
A de ma gbope bi Liverpool oh
Mo be eleda mi soro malosun oh
Eh eh malosun x2
Call me Gbolashow Banks
Written by: Gbolashow Banks
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...