album cover
Coner
34
Afro-Beat
Coner adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak RYDERS CIRCLE UNIT ENT tarafından 12 Nisan 2024 tarihinde yayınlandıAlive
album cover
AlbümAlive
Çıkış Tarihi12 Nisan 2024
FirmaRYDERS CIRCLE UNIT ENT
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM99

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Tolani Osungade
Tolani Osungade
Songwriter
Jason Fraser
Jason Fraser
Songwriter

Şarkı sözleri

You put me in a corner
Left me with no warning o
Play me like Maradona
Now you go see the hand God iyoo
I no say nobody holy o
But you dey lie, for my eye
Girl you do me strong ting uhhuhh
I realize that you can't change a person
Wey wan kolo ooo
Uh uh
E dey pain me for body o
You don turn me to zombie o
Omo wetin you gain
From
Breaking my heart again
Uhhh uhhhh
Omo na your caseeee
Dey make me dey go insane
No nooo
Girl you too lie, you lie
Yeahh yeahhhhh
Tears full my eyes but I no cry
Yeahhh Yeahhhhh
Uh uh uh.
Your way too, Coner
Coner, coner, coner,
Coner, corner, coner, coner
Coner, coner, coner
E be like Ike and Tina Turner
Turna, Turna ,Turna, Turna, Turna
Turna, Turna, Turna, Turna, Turna
Turna ahh
Like ike and Tinaaaa Turner
You and me were on fire
And In an instant
We were distant
No resistance
And I dey feel am
Oyo yo yoooo.
And e dey do me
Bolo lo owwww
Now I dey smoke things
On a low ooo
My brain no settle oh no nooo
Omo wetin you gain
From
Breaking my heart again
Uhhh uhhhh
Omo na your caseeee
Dey make me dey go insane
No nooooo
Yeah eh eh eeee
Your way too, Coner
Coner, coner, coner,
Coner, corner, coner, coner
Coner, coner, coner
E be like Ike and Tina Turner
Turna, Turna ,Turna, Turna, Turna
Turna, Turna, Turna, Turna, Turna
Turna ahh
Written by: Jason Fraser, Tolani Osungade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...