album cover
10K
album cover
10K adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Rêver LLC. tarafından 29 Mayıs 2024 tarihinde yayınlandı10K - Single
Yayın Tarihi29 Mayıs 2024
FirmaRêver LLC.
DilEnglish
BPM111
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

E-K-O
Na here I grow up
Na truth I de speak
When the mic I pick up
More time I just wanna be on my ones
Mash up a chune, go home and rewind
But with the weight on my shoulders
I need two trainers
And food so my funds stay stable
To get dream
Be like first wife wey husband no love again
It gets lonely for you by the day
But mi o kin fo cause I get OT
Omo ota de ni mi so I'm never lonely
We'll have them all for dinner
If they try cross we
Cannibals like dem girlfriends thinking of me
Astaghfirullah
If the life that I live is haram
Then Allah should take it from me
And give me all I desire
Like Dave man
I been through the fire
Shaytan got nothing on me
But when I look to me right And look to me left ten thousand
Ten thousand
Isoro wey dey try tie a big stone to my leg
But when I visualize and look me ahead
Ten thousand voices
O
In the crowd and they singing
singing back my pain
I no de too talk much but the tori plenty
And ndum ne bi now osondi owendi
Dimanche de samedi
I dey outside with the crew
All of us dey chase Benji.
Frankly, I come from a place
That feels like an ocean's splash on your face
E dey sweet till salt enter your eyes
And you can't swim back
Cause who go pay the price for you?
Who go wear shoe do 10k for the mileage in a black outfit for you?
Who go still pen these bars, motivate these dargs
Tell me who go pay mix for you?
And me I don't play defense
Number 9 on my back
And I know where I stand
For the goals imma take it
All of the land
And I got to do it early
Because I'm the man
But when I look to me right and look to me left ten thousand
Ten thousand
Isoro wey dey try tie a big stone to my leg
But when I visualize and look me ahead
Ten thousand voices
In the crowd and they singing
Singing back my pain
They're singing
Go, go
Keep on moving oh
We go fight till the battle is over
Keep on going on"
They're singing
Go, go
Keep on moving on
10k for the bank right now
Tomorrow billion
But when I look to me right and look to me left ten thousand
Ten thousand
Isoro wey dey try tie a big stone to my leg
But when I visualize and look me ahead
Ten thousand voices
in the crowd and they singing
singing back my pain
Written by: Chidera Chukwu

Loading...