album cover
PaRa
386
Music
PaRa adlı parça albümünün bir parçası olarak TJ YOUNGY tarafından 22 Mayıs 2024 tarihinde yayınlandıPaRa - Single
album cover
Çıkış Tarihi22 Mayıs 2024
FirmaTJ YOUNGY
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Krediler

PERFORMING ARTISTS
TJ YOUNGY
TJ YOUNGY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
TJ YOUNGY
TJ YOUNGY
Composer

Şarkı sözleri

If I talk dem go say
pa ẹnu mọ́
If I do dem go say
o ko le
Dey your dey make I dey my dey 4 times
Nobody wan make you better pass am
Nobody wan make you do pass am
Nobody send you oh
Nobody like you oh
The other day I was moving on the street when I saw Tunde
Tunde you know sey Tunde no dey straight forward I say Tunde Tunde make you help me oh
Tunde look me Tunde say I go help you oh but all na lamba Tunde dey lamba
Written by: TJ YOUNGY
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...