album cover
Trabaye
album cover
Trabaye adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Ziiki Media tarafından 27 Haziran 2024 tarihinde yayınlandıBOOK OF VASA - EP
27 Haziran 2024
FirmaZiiki Media
DilEnglish
BPM104
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Verse 1]
Crayway
See I wonder how I take survive
Every night I dey reminisce
And the people wey I call my guys
Been treat me like I get disease
But as the table don turn my side
Everybody wants to come and eat
Zero help and plenty advice
I no fit talk wetin eyes don see
[Verse 2]
There's no river wide enough
There's no mountain high enough
Abi ṣe o o n'igbagbọ
Pe ma k'ọrin aye ma gbọ
Agege to the world
See it's Vasa to the world
Abi ṣe o o n'igbagbọ
Pe ma k'ọrin aye ma gbọ
[Chorus]
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
[Verse 3]
I no fit go back to street I say never (Never jọ)
I overcome every opposition
(opposi, opposi, opposition)
So many girls for my concert dey mental ah ah
Too many guys want reach my position (Crayway)
[Verse 4]
Idan buruku lemi
For my side na Biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
Idan buruku lemi
For my side na Biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
[Chorus]
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Written by: Ali Oigocho Freedom, Chibueze Charles Chukwu, Ekpe Promise, Jacob Hunter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...