album cover
Everyday
12.958
Afro-Beat
Everyday adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 7118130 Records DK2 tarafından 17 Mayıs 2024 tarihinde yayınlandıEveryday - Single
album cover
Çıkış Tarihi17 Mayıs 2024
Firma7118130 Records DK2
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Ob' Obah!!!
Wha dem a say?
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma sọ
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, give me ginger
Taking me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko jẹ́
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings and I just wan make you know
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Written by: Fireboy DML, Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...