album cover
Moralization
4.951
Afro-Pop
Moralization adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 3571631 Records DK tarafından 6 Haziran 2024 tarihinde yayınlandıMoralization - Single
album cover
Çıkış Tarihi6 Haziran 2024
Firma3571631 Records DK
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel John Omoyakhi
Emmanuel John Omoyakhi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Regal
Regal
Producer

Şarkı sözleri

Bomb bomb bomb
Men don bomb tire
To catch clients wey go change my life
I no dey sleep for mama
(gat to make Mama proud)
Shey na grant abi celeb
I don do tire
Which kind bomb wey I no bomb
Even sporty bet self don too chop me tire (unto say cut one)
But I keep
Steady bombing like Al-qaeda
If I be terrorist call me Osama
I no dey hate
I dey wait for my turn
To be like Bill Gates
And to pass Elon musk
(all dem Tesla kids)
Men wey mount Evian dey
Men wey dey para dey
Og all way na wey
Just to get the pay
Wake up wake up and bomb
Your mate dey work
You dey dey sleep
You dey dey snore
You no wan work
You dey dey pray for manners to fall
Wake up wakep up and watch
Your mate dey ball
You dey dey form
You no get funds
You no wan work
You dey dey pray for manners to fall
The night time is the right time to bombard
(come again say what)
The night time is the right time to bombard
(They you tell you ba, stop playing)
If you no bomb for night time
(your mind go dey)
You no go get shishi
They go use Lexus collect your babe
(lagbaja nothing for you o)
So you must bomb for the night time
Because say your rice quick done
No mean say person wey dey cook beans dey lazy
You first me to pull up
Brother when I pull up all of una go notice me
Browse am connect am
If you no get data, find WiFi
Me I know say the pressure dey too much
Just believe and bomb your turn must to come
Wake up wake up and bomb
Your mate dey work
You dey dey sleep
You dey dey snore
You no wan work
You dey dey pray for manners to fall
Wake up wakep up and watch
Your mate dey ball
You dey dey form
You no get funds
You no wan work
You dey dey pray for manners to fall
The night time is the right time to bombard
(come again say what)
The night time is the right time to bombard
(They no tell you ba, stop playing)
If you no bomb for night time
(your mind go dey)
You no go get shishi
They go use Lexus collect your babe
So you must bomb for the night time
Written by: Emmanuel John Omoyakhi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...