album cover

Oshimili

47Music2024
album cover
Oshimili adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 8 Haziran 2024 tarihinde yayınlandıBlackchild the Legacy
Yayın Tarihi8 Haziran 2024
FirmaIndependent
DilEnglish
BPM146
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

When the sun goes down
As the sun goes down dem demons dem dey down nu o
I say dem Dey down o
As the sun goes down
As the sun goes down na so dem shadows dem dey hide nu o
God Abeg no let me fall down
Were akagi jigidem No go let me fall nu o
Baba no let me fall down
If I no fit stand again na who go train my boy for me nu eh
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli watch my tears away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli take these pains away
For so many years
Dem pin us down and put us in chains
For so so many years
My people we've been living in the dark
With dem audio fight
Dem dey fuck us so hard
From the dusk till the sunrise
Is now I realize
Bad men dem dey rule and divide
If you talk you go die
If you no talk you go still die nu e
Aje
Make we stand up for our right nu
Time don come we gots to use this God device nu o
Make we stand up and fight
Together we stand divided we are gone
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli watch these tears away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli take these pains away
Mama crying for years
As papa no Dey
Na who go buy my daily bread nu o
My people crying for years
Time don come God abeg give your ears
For the day is never afraid of the night
It always put up a fight
Even in the darkest dark nu
If e shine you go know
Makana Aka adi ekwuchi Onwa nu
Life na gift of God but we've living like we dead nu o
Ajeh
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Written by: Santywa

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...