album cover

MILES

1World2024
album cover
MILES adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Chie tarafından 25 Mayıs 2024 tarihinde yayınlandıCARE LESS NWA - EP
Yayın Tarihi25 Mayıs 2024
FirmaChie
DilEnglish
BPM114
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

I’ve been trying
(try try try try)
I’ve been lying
(lie lie lie lie-e)
I’ve been dying
(die die die dying)
To see my ba-by
So abeg o
I go run one mi-mi for my baby o
Abeg o
Tonight, Tonight
Abeg o
I go run one mi-mi for my baby o
Abeg o
Tonight Tonight
Oh-oh
Oh-oh
Oh-oh (Oh-oh-oh-oh)
Oh-oh
You’ve been crying
And I’ve been trying
(try try try try)
And I’ve been lying
(lie lie lie lie-e)
So abeg o
I go run one mi-mi for my baby o
Abeg o
Tonight, Tonight
Abeg o
I go run one mi-mi for my baby o
Abeg o
Tonight, Tonig-
Everybody don craze
Everybody don craze
Fine boy oya show your face
Everyday I Dey try hard
Mondays I do my part
Tuesday I hear them take Mohbad
I no go lie say e hit me hard
Oya moment of silence to my brother
Wallai I don do my part
And on Wednesday (I work hard)
On Thursday (I work hard)
On Friday (I work hard)
On Saturday (I work hard)
On Sunday (I rest)
Me I don do my best
With blood of Jesus I am blessed
So me I don’t need no stress
So, abeg o
I go run one mi-mi for my baby o, abeg o
Tonight, tonight
Abeg o
I go run one mi-mi for my baby o, abeg o
Tonight, tonight
So, abeg o
I go run one mi-mi for my baby o, abeg o
Tonight, tonight
Abeg o
I go run one mi-mi for my baby o, abeg o
Tonight, tonight
Oh-oh
Oh-oh
Oh-oh (Oh-oh-oh-oh)
Oh-oh
Written by: Chijioke Ezekwu

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...