album cover
Gbedu
10
Afro-Pop
Gbedu adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Platoon tarafından 1 Ağustos 2024 tarihinde yayınlandıGbedu - Single
album cover
Çıkış Tarihi1 Ağustos 2024
FirmaPlatoon
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Smartunez
Smartunez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kama Jude Nnaedozie
Kama Jude Nnaedozie
Songwriter
Duru Victor Chibuike
Duru Victor Chibuike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kama Jude Nnaedozie
Kama Jude Nnaedozie
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Producer

Şarkı sözleri

Comment tu t'appelles
Abeg make you no dey vex
Na shayo u full my head
And my belle don dey swell
Karashika shake bumbum
I get miliki wey getti tomtom
How many things wey u wan chop
No dey busy body bby why u stubborn
When the gbedu enter
When the gbedu enter
I dey kolomental
Play the instrumental
Make my body calm down
Adebi si konga
My body no wan slow
I'm just living my brother
Connecting with my soul
Body eee body eee omo see body
I no be dundi, the money plenty
When the gbedu enter
When the gbedu enter
I dey kolomental
Play the instrumental
Make my body calm down
Written by: Duru Victor Chibuike, Kama Jude Nnaedozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...