album cover
Chant
198
World
Chant adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Diamond Boy / FPR Distro tarafından 28 Haziran 2024 tarihinde yayınlandıChant - Single
album cover
Çıkış Tarihi28 Haziran 2024
FirmaDiamond Boy / FPR Distro
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Şarkı sözleri

Chant! Chant! Chant!
If you know the kain risk wey I take
Before I turn omo kunrin
Ero pawa fofunyin
Ape koto ragba funyin
Billion dollar dreams on my head o
Omotena call me she say Hello
God abeg ooo
She no wan end oo
She still wan bend over
Steady bombing dey important
Bowu kole omotoda
I still dey grind for my Chëddårs
Benjamin for my brothers
Many Graduate Lodi Barber
Na me be cord and the charger
I’m a soldier
I’m a fighter
Mori sege I see Bansa
Ohh ohhh
So many times I broke
So many times I hope
Kinti sold out o
All the concert ooo
Ohh ohh
So many times I broke
So many times I hope
Some many times I hope
I dey tell them ooo
Dey wan dey whine omo better o
Very soon e go better oo
Awusubilhai mi no shaitanirojim
Back to sender oo
Dey wan dey whine omo better o
Very soon e go better oo
Orin down Orin dola o
Oni lamo koseni mola oo
Se jeje se jeje
Ye dorime dorime
Na Wetin mama tell me
Tonba foribe foribe
Gbenawoju enikeni
Many times I’m alone
I’m alone in my rader
Inside there I’m a soldier
Wetin sapa do me soda sodaaa
Na me dey carry my cross
I carry ham for my shoulder
And everyday we fa ganja a
I no fit lie to my mic oloun
Na my speaker go cast ham
Ooo holy father
Pour me holy water
Make you quench this fire
E Dan dey burn my pata
Ohh ohhh
So many times I broke
So many times I hope
Kinti sold out o
All the concert ooo
Ohh ohh
So many times I broke
So many times I hope
Some many times I hope
I dey tell them ooo
Dey wan dey whine omo better o
Very soon e go better oo
Awusubilhai mi no shaitanirojim
Back to sender oo
Dey wan dey whine omo better o
Very soon e go better oo
Orin down Orin dola o
Oni lamo koseni mola oo
Written by: Marvellous Adeola Osadare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...