album cover
Save Us (Too Much)
16
Afro-Beat
Save Us (Too Much) adlı parça albümünün bir parçası olarak Wizard Inc tarafından 8 Ağustos 2024 tarihinde yayınlandıSave Us (Too Much) - Single
album cover
Çıkış Tarihi8 Ağustos 2024
FirmaWizard Inc
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Tunde Adeosun
Daniel Tunde Adeosun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbyvibez
Beatsbyvibez
Producer
Wizard
Wizard
Mixing Engineer

Şarkı sözleri

My head clear when I dey on my vodka
What you want tell me what you want
Again and again I go drink till I pass out
It's what I want
Pressure I've been dealing with I no remember
Right now, me I no send
Every king get him crown for head
When him wan kpansh, He go commot am for head!
Waiter!
pour me chaser
Put the rocks on top, cool my pressure
Been drinking drink
I've been mixing things wey fit mess up my liver
Paper dey my aza
Call the girls kia kia dem go answer
I got one on my couch
I got two in my room
Wey wan send me back to my maker
Yes I've been drinking too much
Smoking too much
Living life in a rush
I've been doing too much
Been drinking too much
Smoking too much
Living life in a rush
Only Oluwa fit save us
Save us
Amen
Only Oluwa fit save us
Amen amen
Woyo
Damn
Looking at my self in the mirror these days and I
Don't look like me
Sober days are the worst that's why everyday na 420 for here
Bad government no fit to spoil my faji
Dem no fit put sand sand for my Garri
Ahh oya call the
Waiter!
Pour me chaser
Put the rocks on top, cool my pressure
Been drinking drink
I've been mixing things wey fit mess up my liver
Paper dey my aza
Call the girls kia kia dem go answer
I got one on my couch
I got two in my room
Wey wan send me back to my maker
Yes I've been drinking too much
Smoking too much
Living life in a rush
I've been doing too much
Been drinking too much
Smoking too much
Living life in a rush
Only Oluwa fit save us
Save us
Amen
Only Oluwa fit save us
Amen amen
Woyo
Written by: Daniel Tunde Adeosun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...