album cover
Cold Feet
371
Afro-Beat
Cold Feet adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak FRDND / Nile Music tarafından 9 Ağustos 2024 tarihinde yayınlandıCold Feet - Single
album cover
Çıkış Tarihi9 Ağustos 2024
FirmaFRDND / Nile Music
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM103

Krediler

PERFORMING ARTISTS
FRDND
FRDND
Performer
Nwachukwu Ferdinand Chimaobi
Nwachukwu Ferdinand Chimaobi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Ferdinand Chimaobi
Nwachukwu Ferdinand Chimaobi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alteboy
Alteboy
Producer

Şarkı sözleri

Insignificant thoughts, but I no fit lie say I no fit sleep
(hmm)
But what if I, what if I don't reward all of this risk
(hmm)
I yarn my guys, dem tell me say, say e no too deep
(hmm)
They say who don sow, say e must to blow and e must to reap
So tell me why
So tell me why my mind
Wan carry me behind (yeah)
No wan to gree cosign my heart
But Alhamdulilahi
Say I was born to shine
I don tire for these lies
Wey I dey yarn myself for night
As the clock dey ticki-ticki-tick-tick-tick, say me I know
I no really-really sure bout any other thing but this my blow
I dey see the signs, I dey bleed divine from these my flows
I be Leprechaun boy, with the gold wey dey for my rainbow
So tell me why
So tell me why my mind
Wan carry me behind
No wan to gree cosign my heart
But Alhamdulilahi
Say I was born to shine
I don tire for these lies
Wey I dey yarn myself for night
Written by: Nwachukwu Ferdinand Chimaobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...