album cover
Destiny
8
Pop
Destiny adlı parça albümünün bir parçası olarak Gorimakpa tarafından 6 Eylül 2024 tarihinde yayınlandıJourney
album cover
AlbümJourney
Çıkış Tarihi6 Eylül 2024
FirmaGorimakpa
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM93

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Gorimakpa
Gorimakpa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwabufo awani
Nwabufo awani
Songwriter

Şarkı sözleri

They dont know how the boy e start
They think say me i come to play
My guy me i don waka from k town to alaba
When i come they give me lamba
See right now dey dey call my number
Every day i balance it up ah
Me i live my life the way i chose
Enemies dem dey dey confuse
Bara je bara je
Dance to my tune
Make e be life say dey dey fight for mile 2
Keep your head straight
Make you no listen to wetin dem dey talk
Wetin wetin wetin dem dey talk
No be same day dey born us
My guy make you no dey jealous
Destiny can be delayed
Destiny can not be changed
Na that same guy way them say e no go blow
That same guy way dem say e no go grow
That same guy way dem want to fall
That same guy see don dey tall
Who dem be way go stop my shine
No look down anybody
Nobody knows tomorrow
No time for hating
Oya hustle for your money
If you get the money my guy you go joli
This life na jeje
Make you take am jeje
Make you no do pass yourself
Ah ah aah hey ah hey
Nobody holy pass oh
Nobody holy pass oh
Every night and day me i dey hustle
Oluwa gatty my back oh
Ah hey
Haa ha
We balling
Flexing everyday eh
Written by: Nwabufo awani
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...