album cover
FaceCard (Only Me)
13.364
Afrobeats
FaceCard (Only Me) adlı parça albümünün bir parçası olarak Chocolate City Music tarafından 13 Eylül 2024 tarihinde yayınlandıGEM - EP
album cover
AlbümGEM - EP
Çıkış Tarihi13 Eylül 2024
FirmaChocolate City Music
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Noon Dave
Noon Dave
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Oluwaseun Obafemi
David Oluwaseun Obafemi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Auxxi
Auxxi
Producer

Şarkı sözleri

[Verse 1]
Believe that, say they no go hear wetin?
Yo Auxx
[Intro]
I no fit code my feelings
Melody to my riddim
When you dey here na the best kind feeling
Your facecard no decline all season
Know say distance no go fit spoil tings
If i no pick when you dey call me
Ọmọ na work I dey
Me I dey kọrin kowo pe o, kowo pe
Thunder go fire any man
Wey dey reason my erima
No wan see you with anyone
Make dem free my erima
And i dey let dem know
Only you dey snatch my soul
I dey feel am for my bone
[Chorus]
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go love you
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go dey for you
[Verse 2]
Girl, i go dey for you, not only when the night is young
Many tings bother man, but you give me peace and comfort
Girl, i mount your domot
And i no go fit to comot
I no fit leave your side oohh oohh
[Chorus]
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go love you
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go dey for you
Ouuuuu
Written by: David Oluwaseun Obafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...