album cover
3:30
383
Hip-Hop/Rap
3:30 adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak NEW WAVE tarafından 6 Haziran 2020 tarihinde yayınlandı3:30 - Single
album cover
Çıkış Tarihi6 Haziran 2020
FirmaNEW WAVE
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM86

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Taku Joel
Taku Joel
Songwriter

Şarkı sözleri

Tell me what you want
Or tell me what you need
I want you lying in my bed
Wish you could stay before you leave
Different from the rest
I tell my story to the press
Listen to the tape
U know "T" is amongst the best
I no first like for argué with men dem because I vex
I no fit sell my men dem for outside because of check. C'mon
Thé dream is always bigger than that
Man comot Kumba enter Berry witty slippers and bag
2014 late night I deh di work for useum
2020 late night I deh for studio di sing, shiish danm
Shit no di happen overnight
U need for understand say
Pikin di creep before ei stand
I give this men dem two years ahead they no fit shine
The more they start for copy me, the more they start for go blind
They take shorts at the boy but I barely reply
I deh for corner me and Falash we di work overnight
I text Yung anytime wAy I just need some advice
That **** always talk sense even when ei di lie
The rap game u need for know no be for any kind man
U only put money for deh without getting it back
Until u get a reputation u no need for relax
Am the leader of the new wave, am the one you should ask
I put my soul in every record like the tin na ritual
Man finish school the only work na for go be a teacher
The say I need for leave payè for my life for better
But God no give me with this talent na for me for runam
I fell in love then I wake up with some scars on my face
I no fit forget any nga way I don nang for ei place
Wake up for sharp before sun want show, i start for di race
If ramea see the way am leaving ei go surely just craze.. goddamn
I paint the perfect picture when I pick up the pen
I use to kill the freestyles when I kick it with Glenn
Yea I want for find love but I already learn
This girls just wanna have fun with any man way go spend
If deh for fako on a low, making regular moves
Before you turn into a winner boy you need for don loose
I miss the days them way me and old man be di Booz
I miss some friends them oboy since time way man finish school
I lep my Mendem make the chop anytime way I cook
And when I talk about cook I no di talk about food
Anyman way know my story no fit throway no salt
U no fit go for find Nïama way no carry your touch
Goddamn..
Written by: Taku Joel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...