album cover
Holy Ghost
154
Alternative
Holy Ghost adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak SPILLS RECORDS tarafından 27 Eylül 2024 tarihinde yayınlandıBADDERMAN FLOW
album cover
Çıkış Tarihi27 Eylül 2024
FirmaSPILLS RECORDS
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM192

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Spills
Spills
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akin Kingsley Gabriel
Akin Kingsley Gabriel
Songwriter

Şarkı sözleri

Oh na, oh why, why why why?
Badderman flow o
Oh why, say
Counting my blessings I'm a winner man
Never see me hating on my brother man
Father forgive me cause I'm a sinner man
Sinner man, sinner man
Counting my blessings I dey multiply
Find me two kele wey go satisfy
Na only God wey go fit justify killaman
Badderman oo
I live my life life life, along the line line line
So tell me why why why, oh why
I no fit understand wetin I dey feel inside
Somebody please tell me why oh why
Counting my blessings I'm a winner man
Never see me hating on my brother man
Father forgive me cause I'm a sinner man
Sinner man, sinner man
Counting my blessings I dey multiply
Find me two kele wey go satisfy
Na only God wey go fit justify killaman
Badderman Floww o
When I send down fire call the Holy Ghost
When I send down fire call the Holy Ghost
When I send down fire call the Holy Ghost
Say me do you strong thing wey go kill your soul
Say me do you something wey go wound your soul
Say me do you something wey go burn your soul
So say me step on shit
Everyday know we step on shit
Killa man no dey send
Killa man no dey fight
But if you cross mi lane, say you know say mi fire
You know say mi fire
Only Jah take me higher, say no man fit retire
Say no man fit test fire
When I send down fire call the Holy Ghost
When I send down fire call the Holy Ghost
When I send down fire call the Holy Ghost
Say me do you strong thing wey go kill your soul
Say me do you something wey go wound your soul
Say me do you something wey go burn your soul
Killaman flow, its a badderman flow
Something wey go burn your soul
Something wey dey make her lose her soul
Wey dey make her kolo
Killaman sound
Killaman sound
Written by: Akin Kingsley Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...