album cover
19
1
Afro-Beat
19 adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak DMK Music Group tarafından 11 Ekim 2024 tarihinde yayınlandı19 - Single
album cover
Çıkış Tarihi11 Ekim 2024
FirmaDMK Music Group
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM89

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Jaytuin
Jaytuin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olatunde Daniel Oloruntimilehin
Olatunde Daniel Oloruntimilehin
Songwriter

Şarkı sözleri

Shortie na smallie
But her waist be like Kogi Ofada
She’s only 19
I thank the lord for blessing ur father
Voom voom voom
Dis fine kele dey cause go-slow
Zoom zoom zoom
I dey on my way we go buy Coldstone
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Me tall like kilimanjaro
Shayo fit make a man daro
Ur body high me pass claro
Na na na nah…
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Written by: Olatunde Daniel Oloruntimilehin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...