album cover
Grinding
24.149
Music
Grinding adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Africavibez tarafından 21 Mayıs 2024 tarihinde yayınlandıEx Sinner - EP
album cover
Çıkış Tarihi21 Mayıs 2024
FirmaAfricavibez
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM99

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Bad G Entertainment
Say dem call me boy c
Turn it up for the boy o, oh oh oh nanana
Been through many phase
Them say I don craze
Eje for my face o
But I no fit complain
They tell my mummy say
I do things wey I no do
But I cannot explain
Na hustle I dey hustle
Na hustle I dey hustle
Kin ma lo seru egbe mi
Laye ti mo wa o
Ki ma lo seru egbe mi
Boya lojokan oma dowo
Boya lojokan oma dola
Boya lojokan ama gba dollar
Boya lojokan a'oni rinira
Boya lojokan oma dowo
Boya lojokan oma dola
Boya lojokan ama gba dollar
Boya lojokan a'oni rinira
So tell my mama that am gone
Tell my baby that am done
I've been going through some stuffs
I'mma text you once am done o
Hey tell my mama that I'm gone o
Tell my babyyy that I'm done o
I've been going through some stuffs o
I'mma text u once I'm done o
Chilling by the pool side
With kele by mi side
Shanasigbo for mi yard
Give them OG's their regard
Problem way go pass my power
Baba make i no go see am
My **** been losing faith
Them don de tire
If you ever put food on my table
I am grateful
Bad G Entertainment I am grateful
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...