album cover
Omalicha
album cover
Omalicha adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak BOYOFTHEYEAR tarafından 2 Haziran 2023 tarihinde yayınlandıOmalicha - Single
Yayın Tarihi2 Haziran 2023
FirmaBOYOFTHEYEAR
DilEnglish
BPM117
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Say my baby so fine she dey look my Side ioo o
When she waka pass all these guys Dey spy oooo
Dem wan look your waste
Dem wan see your figure eight
I go fight he for your case
I go chase them all awayyyy
Boys dey binu binu binu binu for Your mata
Dem wan to yimu yumi yimu yimu your bakasia o
Baby make I give you love ooo
Give you love oooo
Omalicha wna nnemo
Make I give sweet love o
Biko bia nnmebaaaa
Come and take my loving dey gooo
He go scatter your mendular
She dey shake me like turbulence
I wan solve her like formula
Hey hey hey arrest me like officer
Na special type of woman
Na special type of woman she be oo
Boys dey binu binu binu binu for Your mata
Dem wan to yimu yumi yimu yimu Your bakasia o
Baby make I give you love ooo
Give you love oooo
Written by: DEEZYNTD GOOD LUCK

Loading...